
Who be di Iyabo Ojo daughter wey her wedding dey totori online users
Actress and content creator, Priscilla Ojo dey run part two of di many weddings wey she dey do wit her Tanzanian bobo, Juma Jux. Priscilla wey be di pikin of popular actress, Iyabo Ojo don so far run do first half wetin local tori pipo dey call four …